🎵
LETRA
Fem [Intro] Napji killing dis wan Para Para, ahah [Verse 1] E be like you don dey talk too much Small talk you don dey talk who talk Fem (Baddest) Oboy you don dey do too much Small talk you don dey look who talk Fem (Ah di baddest) Person wey dey find the pitty Omo no dey give me itty bitty Just call me, you wan know 30BG You go know 30BG when you see 30BG (Uh uh uh) You wey dey find the pitty Tell odogwu say we like to party Just call me, you wan know 30BG You go know 30BG when you see 30BG [Pre-Chorus] Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Make una tell am to call me Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh [Chorus] Why them com dey para, para, para? Para for me Why everybody com dey para, para, para? Para for me Why them com dey para, para, para? Para for me Na why 30BG we go para, para, para Them go para for you [Verse 2] Bеfore the, beforе the matter get serious Before the whole matter gets dangerous You need to make sure you don't say too much 'Cause if you say too much, I fit to run up on you You see seh I get fans wey dey para gan You see seh my own G pass G-Wagon My ni***, I set trends, no Twitter, star I get men, I no dey gather boys I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight When be say na me dey give them life Them go tell me who dey give them mind, give them mind Live my life, man dey turn am to shoot on sight When be say na me dey give them life Them go tell me who dey give them mind, give them mind [Pre-Chorus] Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Make una tell am to call me Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh [Chorus] Why them com dey para, para, para? Para for me Why everybody com dey para, para, para? Para for you Para, para, para Para for you [Outro] Napji killing dis wan
◎ Más canciones de Davido
Ver artista#TítuloÁlbumDuración
- 110 KiloSingle--:--
Davido
- 2All I Want (ft. Russ)Single--:--
Davido
- 3AnythingSingle--:--
Davido
- 4AssuranceSingle--:--
Davido
- 5Be There StillSingle--:--
Davido
- 6Blow My MindSingle--:--
Davido