🎵
LETRA
Anything [Intro] (Grey) (Louddaaa) [Verse 1] People talk, people talk, but nobody fit fill my position But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo? Gats, go hard or go home, I don reach your goal post I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow You can't catch me sleeping, on God [Pre-Chorus] Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak [Chorus] No go stop (No go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything No go stop (No go stop) Know I put my lifе on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything [Verse 2] Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, еmi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh [Pre-Chorus] Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak [Chorus] No go stop (No go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything (Anything, anything) Anything, anything (Anything, anything) No go stop (No go stop) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything [Outro] Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen En esta vibrante canción de Davido, el artista muestra su determinación y confianza en sí mismo. Davido habla de cómo la gente puede hablar, pero nadie puede ocupar su lugar...
◎ Más canciones de Davido
Ver artista#TítuloÁlbumDuración
- 110 KiloSingle--:--
Davido
- 2All I Want (ft. Russ)Single--:--
Davido
- 3AssuranceSingle--:--
Davido
- 4Be There StillSingle--:--
Davido
- 5Blow My MindSingle--:--
Davido
- 6CfmfSingle--:--
Davido