🎵
LETRA
Dem No Go Know (Chorus) Eyeh – eyeh Papa God I feel you I dey gbadu you Papa God I feel you I will never never let you go eyah! Papa God I feel You I dey gbadu you ah! Papa God I thank you Papa God I thank you Look from where I came Now come see where I dey people dey find em hard to believe say na you be my redeemer Na me wey people think say I no go make em I dey just dey fake em Come see where I dey (Papa God) Na your hand dey make em so.. You dey make me shine Dey make me shine I dey look so fly See! Dey don dey love me now dey don dey praise me now Dey don dey hear me now Everything na you Everything na you Dem no go know oh Say na you dey do em so (Chorus) Eyeh – eyeh Papa God I feel you I dey gbadu you Papa God I feel you I will never never let you go eyah! Papa God I feel You I dey gbadu you ah! Papa God I thank you Papa God I thank you Papa, Mama, Brother, Sister Everybody make una come taste and see (see) Him love sweet pass maggie, thyme, curry and everything eh All the thing wey e do on the cross Na ‘em make me trust am so Come give me salvation Redemption Plus everything eh Make me a teacher, a preacher and richer This one na total package I dey feel am oh I dey feel am oh That’s why I just dey go.. Everything na Him Everything na Him Dem no go know oh Say na you dey do am so oh (Chorus) Eyeh – eyeh Papa God I feel you I dey gbadu you Papa God I feel you I will never never let you go eyah! Papa God I feel You I dey gbadu you ah! Papa God I thank you Papa God I thank you Wetin e do for me Even mouth no go fit explain (eyeh) That’s why I never never never ever ever let you go I just dey shine dey go(eyeh) Dem no fit comprehend Dem no believe say Na you I know oh Everywhere I go Devil dey pyante (pyante) Everywhere I dey Blessing dey yakap(yakpa) Everywhere I go Devil dey pyante (pyante) Everywhere I dey Blessing dey yakap(yakpa (Chorus) Eyeh – eyeh Papa God I feel you I dey gbadu you Papa God I feel you I will never never let you go eyah! Papa God I feel You I dey gbadu you ah! Papa God I thank you Papa God I thank you
◎ Más canciones de Mista Seth
Ver artista#TítuloÁlbumDuración
- 1HalleluyahSingle--:--
Mista Seth
- 2HarabadaSingle--:--
Mista Seth
- 3I'm BlessedSingle--:--
Mista Seth
- 4Know you moreSingle--:--
Mista Seth
- 5More Than A FantasySingle--:--
Mista Seth
- 6My EverythingSingle--:--
Mista Seth