🎵
LETRA
Love Na who go dey by your side if you waka through the fire-fire? Follow you stand inside the fire, hm? Na who love me I go love, hm Na who love us we go love, hm Who go believe you when the whole world is calling you a liar-liar? Hm Na who love me I go love, hm Na who love us we go love No go dey live your life to impress anybody 'Cause some people worse pass satan Na who love me I go love Na who love us we go love Even though you lovе everybody evеrybody no go fit love you (Fit love you) Turn my mind, to my weapon Fuck the world with a large condom Anytime you dey vex, ọmọ I go like make you hear this song Me and you no be Jesus So na only who love us, we go love Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh So na only who love us, we go love Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who, na who, na who love us, we go love Tí wọn bota, uh Leave dem inside gutter, uh Focus on your bread and butter, uh Feed your sons and daughter Make sure that your mother no suffer Just dey live your life baba Just keep am real and proper, huh Focus on better customers You know say Naija no well, my brother Search and you will find E no matter if they're close to you Never buy a dream if it's sold to you Ah-ahn, ah-ahn (No be lie) Na who go dey by your side if you waka through fire-fire? (Fire, fire) Follow you stand inside the fire, hm? (Fire, fire) Na who love me I go love, hm Na who love us we go love Who go believe you when the whole world is calling you a liar-liar? (Liar, liar) Na who love me I go love, hm Na who love us we go love, hm Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who love us, we go love Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who, na who, na who love us, we go love, hm Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who love us, we go love, hm Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who, na who, na who love us, we go love En esta vibrante canción de Burna Boy titulada 'Love', se reflexiona sobre quiénes estarán a tu lado en los momentos difíciles, dispuestos a caminar contigo a través del fuego...
◎ Más canciones de Burna Boy
Ver artista#TítuloÁlbumDuración
- 1Coming Home (ft. Burna Boy)Single--:--
Burna Boy
- 2Hey Boy (Remix) (ft. Burna Boy)Single--:--
Burna Boy
- 3I Feel It (ft. Burna Boy)Single--:--
Burna Boy
- 4Loved by you (ft. Burna Boy)Single--:--
Burna Boy
- 5Loved by you (ft. Burna Boy) (en español)Single--:--
Burna Boy
- 6Monsters You Made (ft. Burna Boy)Single--:--
Burna Boy